1st Kings Chapter 10

Abeg share

Bilikisun Sungbo [Queen of Sheba] Visit King Solomon

  1. Wen Bilikisun Sungbo hear as Solomon name take dey spread, becos of Baba-God name, she come test am wit hard questions.
  2. She reach Jerusalem wit plenty moto, plus camels wey carry spices, plenty gold, plus fine-fine-stones. So she come meet Solomon, con tell Solomon everitin wey dey for her mind.
  3. Solomon ansa all her questions, notin dey too hard for di king to explain to her.
  4. Wen di queen of Sheba [Bilikisun Sungbo] see all Solomon wisdom and di palace wey he build,
  5. di food wey dey for hin table, di way hin officials take dey sidon, di servants wey dey serve plus dia clothes, plus how king Solomon dey climb Baba-God house to give burnt offering—e burst her brain.
  6. Naso she tell di king sey, “Di gist wey I don hear about for my own kontri, about wetin you don do and your wisdom—na true.
  7. But I no believe all dis tins until I come see wit my korokoro eyes. True-true, dem no even tell me reach half, for wisdom and for moni—you pass wetin I don hear about you.
  8. You be happiness for your men and happiness for dis your servants wey dey always stand for your front, con dey hear your wisdom!
  9. Praise be to Baba-God your God, wey dey happy wit you and wey don put you on top of di king-chair of Israel. Becos Baba-God love Israel forever, he don make you be king, to maintain justice plus righteousness.”
  10. So she give di king about 5 tons of gold, plenty-plenty spicies, plus fine-fine-stones. No oda pesin don ever bring dat kain plenty-plenty spice come Jerusalem, like di ones wey Bilikisun Sungbo [Queen of Sheba] carry come give king Solomon.
  11. Plenty ship from Hiram bring gold from Ophir; and from there, dem bring plenty almug wood plus plenty fine-fine-stones.
  12. Di king use di almug wood take make pillars for Baba-God house and for di palace, and to make harp plus lyre for di musicians. Dem neva ever bring dat kain plenty almug wood before or see dat kain plenty almug wood since dat day.)
  13. King Solomon give Bilikisun Sungbo [Queen of Sheba] everitin wey she want, plus anytin wey she ask for, apart from di gifts wey Solomon give her wit free-mind from palace. Naso she komot, con go back to her land wit her servants.

King Solomon Beta-beta-tins Plus Hin Big Name

13. Di weight of di gold wey king Solomon dey collect everi year na 25 tons of gold,

14. minus di tax from market-pipo, di gain from pipo wey dey buy and sell spices, di tax from all di kings of Arabia, and from di govnors of di kontri.

15. King Solomon make two hundred big shields wit gold wey dem hammer; about 7kg of gold nahin dem take make everi single shield.

16. He still make three hundred small shields from gold wey dem hammer, na three pounds of gold dem take make everi single shield. And di king put dem for di Palace of di Forest of Lebanon.

17. Naso di king make big king-chair wey dem design wit ivory, con cover am wit pure gold.

18. Di king-chair get six steps, and back of am get round top. Hand-rest dey for di two sides of di chair, and two lions dey stand near dem.

19. Na twelve lions stand for di two sides of di six steps. And no pesin don ever make anytin like dis for any oda kingdom!

20. Na solid gold dem take make all di cups wey king Solomon dey use drink, and even di spoons and plates plus oda tins wey dey for di Palace of di forest of Lebanon. Dem no even use silver take make dem becos silver no even get value for di days of King Solomon!

21. Di king get plenty ship wey dey carry market for deep-deep water along wit di ships of Hiram. Dem dey come back once everi three years—wit gold, silver, plus ivory, and apes plus peacocks.

22. So King Solomon get moni plus wisdom pass all di oda kings of di earth.

23. Di whole world con dey fyne way to meet Solomon—to hear di wisdom wey Baba-God don put inside hin heart.

24. Year afta year, everi pesin come wit gift—wey dem make wit silver and gold, clothes, weapons, plus spices, and horses plus donkeys.

25. Solomon get plenty horse-moto plus horses; he get one thousand four-hundred horse-moto, and twelve thousand horses-riders, wey he keep for di cities of horse-moto, and wit di king for Jerusalem.

26. Di king make silver common like stones for Jerusalem, and cedar trees plenty like sycamore trees wey brekete for di lowland.

27. Solomon bring hin horses from Egypt and linen thread. Di king agent buy dem for di price.

28. Dem bring one horse-moto from Egypt for 600 silver coins, and one horse for 150 silver coins. And di king agents sell am out for all di kings of di Hittites plus di kings of Syria.

12 Comments

  • boyarka

    Unquestionably consider that which you said.
    Your favourite reasopn appeared to be oon the web the simplest factor to
    take into account of. I say to you, I certainly gett annoyed even as people
    consider worries that they just do not realize about.
    You controlled to hit the nail upon the top and defined out the whole thing with
    no need siee effect , folks could takme a signal.
    Will probably be again to get more. Thanks

  • web site

    Playing aat a casino for real mmoney can add extra exdcitement to online entertainment.

    Many users enjoy smooth transactions, clear terms, and a wide variety of games.
    In a user-friendly environment, the overall process stays simple.
    That helps build a engaging and convenient atmosphere.

  • https://spino-bon.casino/

    Playuing at a casino for real money brings a stronger sense oof involkvement
    to online play. Modern audiences often look forr practical paymennt options, along
    with transparent terms. With a user-friendly layout, everything feels more enjoyable.
    As a result, there is a positive experience.

  • https://spinobon-online.com/welcome-bonus/

    Using a welcome bonus at an online casin creates a stronger beginning for new players.

    By receiving bonus funds at thee start, users cann enjoy a wider range
    oof entertainment in a comfortable way. Many players
    appreciate clear bonus terms. When combined with intuitive
    navigation, everything feels well organized and positive from
    the start.

  • https://spinobon.co.uk/bonuses/

    Exploring a gaming platform built for real cash action brings a stronger sense off involvement
    to online play. Many users appreciate simple account
    tools, along with clear rules. In a well-organized environment, everything feels more enjoyable.
    As a result, there is a well-balanced experience.

  • https://spinoboncasino.uk/bonus/

    Startin with a casino welcome bonus adds exra value to the
    early experience. By receiving bonus fnds at tthe start, users can trry different styles of play in a comfortable way.
    A lot of users enjoy clear bonus terms. When combined with intuitive navigation, everything feels
    pleassant and positive from the start.

  • https://spinobon-nl.net/verification/

    Een casino welkomstbonus kann de eerste speelervaring aantrekkelijker maken. Door een handige bonus bij
    aanmelding kunnnen gebruikers verschillende sspeelopties verkennen.
    Veel spelers waarderen de bonus eenvoudig te activeren is.
    In combinatie met een gebruiksvriendelijke omgeving voelt allers aangwnaam en goed georganiseerd.

  • https://spinobonn.com/

    Kiezen voor een online casijo met snelle uitbetalingen kan de totale speelervaring sterk verbeteren.
    Wanneer geld snel beschikbaar komt, kunnen spelers hhun winst sneller ontvangen. Hierdoor
    voelt alles soepeler aan. Samen met duidelijke voorwaarden blijft alles comfortabel en positief.

  • https://spinobon-fr.net/vip/

    Choisir un casino en ligne avec paiements rapides
    rend chaquie session plus agréable. Plutôt que de faire face
    à une procédure trop lente, l’utilisateur peut profiter d’un paement plus fluide.
    Ce fonctionnement efficace favorise une expérience plus sereine.
    Grâce à des conditions transparentes, tout devijent plus simple.

  • https://spinobon-online.com/fr/no-deposit-bonus/

    Utiliser un casino en ligne proposant des versements instantanés offre
    une utilisation pluhs agréable au quotidien. Sans subir de délais inutiles loors du retrait, l’utilisateur peut recevoir ses fonds rapidement.

    Ce fonctionnement efficace favorise une ambiance plkus sereine.
    Grâce à ddes procédures transparentes, tout devient plus confortable.

  • https://spinobon.net/fr/login-and-registration/

    Opter pour une plateforme de jeu aux retraits immédiats offre une utilisation plus agréable au quotidien. Sans subir de délais inutiles
    lors du retrait, l’utilisateur peut recevoir ses fonds
    rapidement. Cette approche moderne favorise une ambiance plus sereine.
    Avec des conditions claires, tout deviednt plus pratique.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *