• 1st Chronicles Chapter 20

             As Dem Take Take Over Rabbah War Wit Di Philistines 4. E con happun sey, war burst out wit di Philistines for Gezer. Around dat time Sibbecai wey be Hushathite kill Sippai, one of di pikins of di giants, and dem over pawa dem. 5. For anoda war wit di Philisties, Elhathan wey be di son of Jair kill Lahmi wey be di broda of Goliath di Gittite—wey carry long-sharp-weapon thick like di pole wey dey for weaving-machine. 6. For anoda fight again for Gath, e get one tall man wey get six fingers and six toes for hin legs—and all of dem na twenty four. Hinsef na di…

You cannot copy content of this page