-
Genesis Chapter 3
As Man Take Fall As Baba-God Take Judge 14. Baba-God con tell di snake sey, “Becos you do dis kain tin, curse dey for your head pass everi malu and everi animal, na your belle you go take dey waka. And na dust you go dey chop everi day of your life.” 15. And I go put badbelle between you and woman, and between your pikin and her pikin; he go nack your head, and you go wound am for leg.” 16. Naso Baba-God tell di woman sey, “I go make your pain burku wen you carry belle—na inside pain you go take born your pikin, and na your husband…
-
Genesis Chapter 4
Cain plus Abel Anoda Pikin 25. Adam sleep wit hin wife again; she con born baby-boy, and she name am Seth. So she tok sey, “Baba-God don give me anoda son to replace Abel wey Cain kill.” 26. Naso Seth born boy wey he call Enosh. Na around dat time pipo con start to dey call Baba-God name for worship.