Blog
Your blog category
-
Genesis Chapter 19
Baba-God Scata Sodom plus Gomorrah Sex Inside Family 30. So Lot komot from Zoar, con stay for di mountains, and hin two daughters dey wit am, becos he fear to stay for Zoar, so him and hin two daughters stay for inside rock. 31. So di first daughter con tell di junior one sey, “Awa papa don old, and no man dey here to marry us so dat we go fit get pikin. 32. Come make we give awa papa ogogoro, and we go sleep wit am, so dat we go fit save di blood of awa papa.” 33. And dem make dia papa drink ogogoro dat night, so di…
-
Genesis Chapter 20
Abraham plus Abimelech