Blog

Your blog category

  • Joshua Chapter 11

    Joshua Take Over Di Kings of Di North All Di Pipo Wey Joshua Win 16. So Joshua take dis whole land; di mountain kontri, all di south, di whole area of Goshen, bottom-of-di-mountain, di smooth-land—even di mountain of Israel, and bottom of e mountain. 17. Even from di Mountain of Halak wey dey face up go Seir, even far-far reach Baalgad for bottom-of-di-mountain of Lebanon wey dey for under mountain Hermon—he catch all di kings, con kill dem. 18. Di war wey Joshua fight wit all di kings tey well-well. 19. Except for di Hivites wey dey stay for Gibeon, no single city make agreement of peace wit Israel. So…

  • Joshua Chapter 12

    Di Names of Kings Wey Moses Over-throw Di Kings Wey Joshua Win 7. Na all dis be di kings of di land wey Joshua and di pipo of Israel take-over, for dis side of Jordan, di west side of River Jordan, from Baalgad for bottom-of-di-mountain of Lebanon, far-far go reach Mountain Halak—and up go Seir. Joshua give dia lands to di tribes of Israel as dia property based-on dia share. 8. For di mountains, bottom-of-di-mountains, di smooth-lands, di land wey water dey flow, di deserts, plus di south kontri; di Hittites, di Amorites, Canaanites, Perizzites, Hivites plus di Jebusites: 9. Di king of Jericho—one, di king of Ai wey dey…