Blog

Your blog category

  • Joshua Chapter 15

    Di Land of Judah Caleb Take-over Hebron Plus Judah 13. Based-on wetin Baba-God tok, Joshua give Caleb wey be di son of Jephunneh, portion among di pipo of Judah; di city of Arba wey be Hebron [Arba na di ancestor of Anak]. 14. Caleb pursue di three sons of Anak from Hebron; Sheshai, Ahiman plus Talmai—wey be di pikin of Anak. 15. From there he march against di pipo wey dey live for Debir [wey dem bin dey call Kiriathsepher]. 16. So Caleb tok sey, “I go give my daughter Acsah to marry di man wey go attack, con take over Kiriathsepher.” 17. Othniel wey be di son of Kenaz,…