Blog
Your blog category
-
Joshua Chapter 17
Di Oda Half-tribe Of Manasseh
-
Joshua Chapter 18
As Dem Take Share Di Rest of Di Land Di Share of Benjamin 11. Di first Lot wey dem cast fall on di pipo of Benjamin, based-on dia families. Dia share of land dey between di tribes of Judah and Joseph: 12. For di north side, dia border start from River Jordan, di border con go up di side of Jericho for di north side, con go up tru di mountains for di westside, con come out for di desert of Bethaven. 13. From there di border move go Luz, to di side of Luz, wey be Bethel, for di south side; naso di border move go down to Atarothadar, near…