Blog

Your blog category

  • Joshua Chapter 19

    Di Share Of Simon       Di Share of Zebulun 10. Di third lot fall on di pipo of Zebulun based-on dia families. Di border of dia land far go reach Sarid. 11. Dia border face up for di big-river [sea], and Maralah, and e reach Dabbasheth, con even reach di river wey dey before Jokneam; 12. E turn go east from Sarid wey face where di sun dey rise—go reach di border of Kislothtabor, con move go Daberath, and e move up go Japhia. 13. E con kontinu go east for Gathhepher plus Ittahkazin; e come out for Remmonmethoar, con turn go Neah. 14. Na for there di border go…