Blog

Your blog category

  • Joshua Chapter 24

    Di Agreement For Shechem Joshua Plus Eleazar Kpeme 29. Afta dis tins, Joshua wey be di son of Nun, and servant of Baba-God, con die wen he be hundred and ten years old. 30. So dem bury am for di land wey Baba-God promise am—for Timnathserah for mountain of Ephraim, for di north side of mountain Gaash. 31. Israel serve Baba-God tru-out di life of Joshua, and all di days of di senior-men wey live long pass Joshua—and wey experience everitin wey Baba-God do for Israel. 32. Na for Shechem dem burry Joseph bones—wey di pipo of Israel carry komot from Egypt. Dem bury am for one land wey Jacob…