Blog

Your blog category

  • Judges Chapter 1

    Israel Fight Di Pipo Of Canaan Wey Remain Dem No Take-over Di Land Finish 27. But Manasseh no pursue di pipo of Bethshan or Taanach or Dor, or Ibleam or Megiddo and di villages wey dey around dem, becos di pipo of Canaan stay for di land. 28. Wen Israel con strong, dem force di pipo of Canaan to do slave work, but dem no pursue dem komot kpatakpata. 29. And di pipo of Ephraim no pursue di pipo of Canaan we dey stay for Gezer, so di pipo of Canaan kontinu to live for there among dem. 30. Even di pipo of Zebulun no pursue di pipo of Canaan…

  • Judges Chapter 2

    Di Pipo Of Israel Disobey As Joshua Take Kpeme 6. Afta  Joshua don discharge di pipo of Israel, dem go take-over di land, everi one of dem go dia own share. 7. Di pipo serve Baba-God tru-out di life of Joshua, and di senior-men wey live pass Joshua, wey don see all di ogbonge tins wey Baba-God do for Israel. 8. Joshua wey be di son of Nun, di servant of Baba-God die wen he be hundred and ten years old. 9. Dem bury am for di land wey be hin own share, for Timnathheres, for di mountains of Ephraim, for di north side of Mountain Gaash. 10. Afta dat…