Blog

Your blog category

  • Judges Chapter 3

                 Di Nations Wey Remain For Di Land Othniel 7. Di pipo of Israel do evil tin for Baba-God eyes, dem fashi Baba-God wey be dia Oga, con dey serve Baalim plus Asherahs. 8. Baba-God con dey vex for Israel like faya, sote he sell dem enta di hands of Cushan-Rishathaim wey be di king of Mesopotamia, and di pipo of Israel serve Cushan-Rishathaim for eight years. 9. But wen dem cry to Baba-God, he give dem pesin wey save dem—Othniel wey be di son of Kenaz, Caleb junior broda—wey save dem. 10. Di Spirit of Baba-God enta am, and he con be di judge of Israel. He carry Israel…