Blog

Your blog category

  • Judges Chapter 6

    Gideon Gideon Scata Di Altar of Baal 28. Wen di men of di city wake up for mor-mor, dem see sey Baal altar don scata wit di image of Asherah wey don break near am. And dem see di second malu wey pesin sacrifice for di new altar wey dem build. 29. Dem con ask demsef sey, “Who do dis tin?” Wen dem torch-light di mata well-well, dem con yarn dem sey, “Gideon wey be di son of Joash nahin do am.” 30. Naso di men of di city con dey ginger Joash sey, “Carry your pikin come out. He must die, becos he don break down Baal altar, con…