Blog

Your blog category

  • Judges Chapter 8

    Gideon Over-pawa Di Pipo Of Midian Gideon Priest-cloth 22. Di pipo of Israel tell Gideon sey, “Be awa king—you, your sons and your pikin-pikin-pikin becos you don save us from di hand of di pipo of Midian.” 23. But Gideon tell dem sey, “Me and my sons no go fit be una king. Na Baba-God go rule una.” 24. And he tok sey, “But e get one tin wey I wan ask una, make all of una give me earrings from di tins wey una obtain from una enemies.” [All di pipo of Ishmeal, dia enemies dey wear gold earrings.] 25. So dem ansa am, “We go give dem wit…