Blog
Your blog category
-
Judges Chapter 11
Jephthah Jephthah Promise To Baba-God Plus Hin Victory 29. Naso Baba-God Spirit enta Jephthah. He cross Gilead and Manasseh, he pass Mizpah of Gilead, and from there he carry-go attack di pipo of Ammon. 30. And Jephthah make promise to Baba-God, he tok sey: “If you give me Ammon for my hand, 31. Anytin wey come out of di door of my house to meet me wen I dey come back from di victory of Ammon nahin I go give Baba-God—I go sacrifice am as burnt offering.” 32. Naso Jephthah go fight di pipo of Ammon, and Baba-God put dem for hin hand. 33. He win twenty cities, from Aroer…
-
Judges Chapter 12
Jephthah Plus Ephraim Ibzan, Elon and Abdon 8. Afta am, Ibzan of Bethlehem con lead Israel. 9. He get thirty sons plus thirty daughters. He give hin daughters to marry those pipo wey no be hin family-pipo, and for hin sons—he bring wives for dem from oda women wey no be hin family-pipo. Ibzan lead Israel for seven years. 10. Ibzan kpeme and dem bury am for Bethlehem. 11. Afta am, Elon wey be from Zubulun con judge Israel for ten years. 12. Naso Elon from Zubulun con die, and dem bury am for Aijalon for di land of Zubulun. 13. Afta am, Abdon wey be di son of Hille,…