Blog
Your blog category
-
Judges Chapter 15
Samson Revenge On Di Philistines
-
Judges Chapter 16
Samson Plus Delilah As Samson Take Die 23. Now di leaders of di Philistine con gada to give sacrifice to Dagon dia god and to celebrate sey, “Awa gods don put Samson awa enemy for awa hands.” 24. Wen di pipo see am, dem praise dia god sey, “Awa gods don put awa enemy for awa hands, di pesin wey dey scata awa kontri, con dey kill plenty of awa pipo.” 25. As dem don high well-well, dem con tok sey, “Carry Samson come make he con perform for us.” So dem call Samson komot from inside prison, and he perform for dem. So dem put am for di middle…