Blog

Your blog category

  • Judges Chapter 19

    Di Levite and Hin Side-chick Di Bad-bad-tin Wey Di Pipo Of Gibeah Do 22. As dem dey enjoy demsef, some of di wicked men of di city surround di house. Dem con dey nack di door well-well, dey shout for di old man wey get di house, “Bring out di man wey come your house, so dat we go sleep wit am.” 23. Di owner of di house go outside, con tell dem sey, “No my broda, lai-lai, make una no do dis kain wicked tin. Make una no do dis mumu tin since dis man come visit me. 24. See, dis na my virgin daughter, and hin side-chick. I…