Blog

Your blog category

  • Ruth Chapter 1

                  Naomi and Ruth Ruth Follow Naomi 6. Wen she hear for inside Moab sey Baba-God don come epp hin pipo by giving dem food, Naomi and her daughter-in-law con dey arrange to go back to dia house from there. 7. She komot from di place where she bin dey stay wit her two daughters-in-law, con enta di road wey dem go follow back to di land of Judah. 8. Naso Naomi tell her two daughters-in-law sey, “Make di two of una dey go back to una mama house. Make Baba-God show una soft-heart, as una don show kindness to una husbands wey kpeme and to me. 9. Make Baba-God…