Blog
Your blog category
-
1st Samuel Chapter 2
Hannah Prayer of Praise Eli Sons Wey Dey Do Evil Tins 11. So Elkanah go house for Ramah, but di boy con dey serve for Baba-God altar under Eli wey be di priest. 12. Eli sons na evil men; dem no-send Baba-God, 13. or di custom of di priest wit di pipo. Instead, wen any pesin dey give sacrifice, di priest servant go enta wit fork wey get three mouth, as di meat still dey boil. 14. Di servant go use di fork shuuk di meat wey dey inside di pot, or pan, or kettle—con tok sey everitin wey di fork carry come out na for Eli sons. Naso dem…
-
1st Samuel Chapter 3
Baba-God Call Samuel Samuel Tok For Baba-God 15. Samuel lie down until morning reach, and naso he open di door of Baba-God house. Fear con dey catch am to tell Eli di vision wey he see. 16. But Eli call am, con tok sey, “Samuel my pikin.” Naso Samuel ansa am, “Na be me dis.” 17. Eli con ask am sey, “Wetin Baba-God tell you, abeg make you no hide am from me. Make Baba-God nack you, con even kill you, if you hide anytin wey he tell you—from me.” 18. So Samuel tell am everi-everi, he no hide anytin from am. Naso Eli tok sey, “Na Baba-God, make he…