Blog
Your blog category
-
1st Samuel Chapter 4
Di Philistines Carry Di Ark As Eli Take Kpeme 12. Dat same day, one man wey be from Benjamin run come from di war, con go Shiloh, hin cloth don tear and dust dey for hin head. 13. Wen he reach there, Eli dey sidon for hin chair wey dey for corner of road, and he dey watch, becos hin heart dey fear becos of Baba-God ark. Wen di man enta di city, con tok wetin happun, di whole city con dey cry. 14. Eli hear di loud cry and he ask, “Wetin be di meaning of dis loud cry?” Di man rush go meet Eli, con tell am wetin…
-
1st Samuel Chapter 5
Di Ark For Ashdod And Ekron