Blog

Your blog category

  • 1st Samuel Chapter 6

    Baba-God Ark Come Back To Israel Dem Move Di Ark Go Kiriath-Jearim 19. But Baba-God kill some of di men of Bethshemesh, he kill 50,070 men, becos dem look inside Baba-God Ark. Naso di pipo con dey cry becos Baba-God don kill dem well-well. 20. And di men of Bethshemesh ask, “Who fit stand for Baba-God front, dis holy God? Where we go send di Ark go from here?” 21. Naso dem send messengers to di pipo of Kiriathjearim sey, “Di Philistines don carry Baba-God Ark come back. Make una come down con carry am go una place.

  • 1st Samuel Chapter 7

    Israel Win Di Pipo Of Philistines Samuel Judge Israel 2. E tey well-well, twenty years wey di Ark dey for Kiriathjearim. Tru-out dis time, all di pipo of Israel con dey cry to Baba-God—dey fyne hin face. 3. And Samuel tell di whole house of Israel sey, “If una wan come meet Baba-God wit all una heart, den make una komot all di foreign gods plus una image of Ashtaroth. Make una turn una hearts to Baba-God, con obey only Baba-God; naso he go take save una from di Philistines hands. 4. So di pipo of Israel komot dia Baalim plus Ashtoreth, dem con dey worship only Baba-God. 5. So…