Blog
Your blog category
-
1st Samuel Chapter 10
Samuel Anoint Saul Saul As King 9. As Saul turn to leave Samuel, Baba-God change Saul heart, and all dis signs happun dat day. 10. Wen dem reach Gibeah, some prophets wey dey move togeda meet am; naso Baba-God spirit enta hin body, he con join dem dey prophesy. 11. Wen those pipo wey bin know Saul before, con see am dey prophesy wit di prophets, dem ask each oda sey, “Wetin be dis wey don happun to Kish pikin? Abi Saul sef dey among di prophets?” 12. One of those pipo wey dey stay for there con ansa am sey, “Who be dia papa [abi any pesin fit be…
-
1st Samuel Chapter 11
Saul Save Jabesh Gilead Dem Confam Saul As King 12. Di pipo con tell Samuel sey, “Who be dat wey ask sey, ‘Na Saul go con dey rule us?’ Carry dis men come meet us and we go kill dem.” 13. But Saul tok sey, “We no go kill any pesin today, becos Baba-God don save Israel today.” 14. So Samuel tell di pipo sey, “Come make we dey go Gilead to confam Saul as king for Baba-God front. 15. So all di pipo go Gilgal. Na for there dem take make Saul king for Baba-God front, for Gilgal. Dem make sacrifice of peace offerings for Baba-God front. So Saul…