Blog

Your blog category

  • 1st Samuel Chapter 13

    Samuel Change-am-for Saul Israel No Get Weapon 16. Saul and hin son Jonathan plus di men wey dey wit dem dey stay for Gibeah for inside Benjamin, as di Philistines camp for Micmash. 17. Group of sojas wey dey raid, con dey komot from di Philistines camp in groups of three-three. One of dem face Ophrah for di area of Shaul. 18. Anoda group face Bethhoron, and di third one face di way wey dey near di border wey dey face bottom-of-di-mountain wey dem dey call Zeboim, for di desert area. 19. Dem no see one single blacksmith for di land of Israel, becos di Philistines no want make di…