Blog
Your blog category
-
1st Samuel Chapter 16
Samuel Anoint David David Turn to Saul Musician 14. Naso Baba-God Spirit komot from Saul, and evil spirit from Baba-God con dey worry am. 15. So Saul servant tell am sey, “See, evil spirit from Baba-God dey worry you. 16. Make my oga command hin servants wey dey here—make dem fyne pesin wey sabi play harp [music instrument] well-well. He go play any time wey di evil spirit from Baba-God enta you, and you go dey alright.” 17. So Saul tell hin servants sey, “Fyne pesin wey dey play well, con carry am come meet me.” 18. One of di servants ansa am, “I don see one of Jesse pikin—Jesse…
-
1st Samuel Chapter 17
David Plus Goliath