Blog
Your blog category
-
1st Samuel Chapter 24
David No Gree Kill Saul
-
1st Samuel Chapter 25
As Samuel Take Kpeme David, Abigail Plus Nabal 2. E get one man for Maon wey get properties for Carmel. Na big-man. He get 3,000 sheep, plus 1,000 goats; so he con dey remove di wool for hin sheep body for Carmel. 3. Di man name na Nabal. Hin wife name na Abigail. She be woman wey get-sense, and wey fine well-well. Her husband na from Caleb. Na wicked man and he dey use red-eyes do everitin wey he dey do. 4. Wen David hear for inside di desert sey Nabal dey komot di wool for hin sheep body, 5.David send ten young men, con tell dem sey, “Make una…