Blog
Your blog category
-
2nd Samuel Chapter 3
Di House of David Con Strong Abner Go Meet David 6. Wen di house of David and di house of Saul dey fight, Abner con dey make hin position strong inside Saul house. 7. Now Saul get one side-chick wey dem dey call Rizpah wey be di daughter of Aiah. So Ish-Bosheth tell Abner sey, “Why you sleep wit my papa side-chick?” 8. Abner con dey vex well-well becos of wetin Ish-Bosheth tok, and he ansa am sey, “Abi I be dog head wey belong to Judah? Today I dey show loyalty to di house of Saul your papa, to hin brodas, and to all hin padi—and I neva carry…
-
2nd Samuel Chapter 4
Dem Kil Ish-Bosheth