Blog
Your blog category
-
2nd Samuel Chapter 5
David Turn To Di King of Israel David Over-pawa Jerusalem 6. Di king and hin men march go Jerusalem to attack di Jebusites wey dey stay for there. Di jebusites con tell David sey, “You no go reach here, even di pipo wey blind and di pipo wey no fit waka go pursue you komot.” Dem reason sey, “David no fit reach here.” 7. But David take-over di strong-house of Zion, nahin con be di City of David. 8. On dat day, David tok sey, “Any pesin wey pass tru di big gota con attack di Jebusites—di pipo wey no fit waka and blind pipo of Jebus wey David hate,…
-
2nd Samuel Chapter 6
Dem Carry Di Ark Go Jerusalem