Blog

Your blog category

  • Genesis Chapter 27

    Jacob Tiff Isaac Blessing Jacob Run From Esau 41. Esau con hate Jacob becos of di blessings wey hin papa bless am. Naso Esau tok sey, “I go soon mourn my papa, den I go con kill my broda Jacob. 42. Rebekah con hear wetin Esau tok, so she send for Jacob her junior son, con tell am sey, “See,your broda  wan revenge by planning to kill you, 43. So my son, I want make you obey wetin I dey tell you, stand up make you run go meet my broda Laban for Haran. 44. Stay there wit am for some days until your broda don vex finish— 45. until…

  • Genesis Chapter 28

           Jacob Run Go Meet Leban Esau Marry Mahalath 6. Wen Esau see sey Isaac don bless Jacob, con send am komot go Pada-aram to marry wife from there, and as he bless am, he warn am sey make he no marry wife from di daughters of Canaan, 7. and Jacob obey hin papa and mama, con go Pada-aram; 8. And as Esau see sey hin papa no like di daughters of Canaan, 9. Esau con go Ishmael, con carry wives from there. Mahalath wey be di daughter of Ishmael—wey be Abraham pikin—di sista of Nebajoth, to be hin wife. Jacob Dream For Bethel 10. So Jacob komot from Beersheba, con…