Blog

Your blog category

  • 2nd Samuel Chapter 12

    Nathan Go Meet David Joab Win Di Pipo of Ammon Again 26. Naso Joab fight against Rabbah of di pikin of Ammon, and dem take-over di royal city. 27. And Joab send messengers go meet David, con tell am sey, “I don attack Rabbah and I don take-over di city of water. 28. So now make you gada di rest pipo togeda, and make una surround di city, con take-over am, or else I go take di city, con name am Joab.” 29. So David gada di whole pipo togeda, con go Rabbah. He attack am, and he take over am. 30. He komot di crown from di head of…