Blog
Your blog category
-
2nd Samuel Chapter 13
Amnonand Tamar Absalom Kill Amnon 23. Two years lata, Absalom dey komot di wool from hin sheep for Ball Hazor, near di town of Ephraim, and he invite all di king sons to come there. 24. Absalom go meet di king, con tok sey, “My king, I dey komot di wool from my sheep body. I dey invite you and your servants to come” 25. Di king ansa am sey, “No my pikin, make all of us no go, we go only be like load for your head.” Even though Absalom ginger am, he still no gree go, but David give am hin blessing. 26. Naso Absalom tok sey, “If…
-
2nd Samuel Chapter 15
Absalom Come Back To Jerusalem King David Forgive Absalom 25. For di whole of Israel e no get any oda pesin wey dem dey tok about—pass Absalom, becos of how he fine reach. From hin head reach di bottom of hin leg—no scratch dey for hin body. 26. Hin hair thick well-well, and he dey cut am once everi year wen e don grow well-well and wen e don full. Di hair dey weigh pass 2 kg wit di measurement of di palace standard. 27. Absalom get three sons plus one daughter. Hin daughter name na Tamar, and she be woman wey fine well-well. 28. Absalom live for Jerusalem for…