Blog
Your blog category
-
2nd Samuel Chapter 17
Di Advice of Ahitophel Plus Hushai Hushai Warn David To Escape 15. Hushai con tell Zadok plus Abiathar di priest sey, “Ahitophel don advice Absalom plus di senior-men of Israel to do so-so-and-so, and na so-so-and-so nahin I advice am. 16. Now sharply send message go meet David, con tell am sey, ‘No spend di night for di smooth-land of di desert; but cross di river now-now-now, or else di king plus all di pipo wey dey wit am go die.’ 17. Jonathan plus Ahimaaz con stay for En-Rogel, becos dem no fit risk dia life make pipo see dem for inside di city. So dem bin arrange one servant-girl…
-
2nd Samuel Chapter 18
As Absalom Take Kpeme David Cry For Absalom 19. Now Ahimaaz wey be di son of Zadok con tok sey, “Make I run carry di news go meet di king sey Baba-God don save am from hin enemies.” 20. So Joab tell am sey, “No be you go tok di news today, you fit tok news anoda time, but you must no do like dat today, becos di king pikin don die.” 21. Joab con tell one Ethiopian man sey, “Go tell di king wetin you see.” Di Ethiopian man bow down for Joab, con komot. 22. Ahimaaz wey be Zadok son con tell Joab again sey, “Any-which-way, abeg make…