Blog

Your blog category

  • 2nd Samuel Chapter 19

    David Go Back To Jerusalem David Take Back Hin King-chair 9. Tru-out all di tribes of Israel, di pipo con dey argue wit demsef sey, “Di king save us from di hand of awa enemies; nahin be di pesin wey save us from di Philistines. But now he don run komot from di kontri becos of Absalom. 20. And now Absalom wey we anoint as king to rule us don die for war. So why una no dey tok anytin about bringing back di king?” 21. So King David send message to Zadok plus Abiathar wey be priests: “Ask di senior-men of Judah sey, ‘Why na una go be di…

  • 2nd Samuel Chapter 20

    Sheba Change-am-for Di King Dem Kill Amasa 10. Amasa no watch di sword wey dey for Joab hand, naso Joab shuuk am for belle, and hin intestine pour come out for ground. He no shuuk am again but he die. So Joab and hin broda Abishai pursue Sheba di son of Bicri. 11. One of Joab men stand near Amasa body con shout to di men, ‘Any pesin wey support Joab, and any pesin wey support for David, make he follow Joab!” 12. Amasa lie down dey for inside hin own blood for di middle of road. So wen di man con see sey no pesin move, he drag di…