Blog

Your blog category

  • 2nd Samuel Chapter 21

    David Revenge for Di Pipo of Gibeon Wars Against Di Giants of Di Pilistines 15. E happun again sey war con dey between di Philistine and Israel. David go down wit hin men to fight di Philistines and David con taya. 16. And Ishbi-Benob, one of di pikin-pikin-pikin of di giants—wey hin long-sharp-weapon weigh about three and half kilograms of bronze, and he carry new sword—con tok sey he go kill David. 17. But Abishai wey be di son of Zeruaih come save David; he nack di Philistine for ground, con kill am. David men con swear to am sey, “You no go ever follow us go fight war again,…