Blog
Your blog category
-
2nd Samuel Chapter 23
David Las-las Yarnings Di Ogbonge Men of David 8. Na dis be di names of di ogbonge men wey David get: Josheb-Basshebeth wey be Tah-kemonites, nahin be di chief of di commanders; dem still dey call am Adino di Eznite, becos he raise hin long-sharp-weapon against eight-hundred men wey he kill togeda. 9. Di next pesin to am na Eleazar wey be di son of Dodai di Ahohite. Na one of di three strong men. He dey wit David wen he face di Philistines wey gada for war, di men of Israel bin move go back. 10. But he stand hin ground con dey kill di Philistines sote hin hand…
-
2nd Samuel Chapter 24
David Count Di Pipo Di Punishment of David Sin 10. David mind con dey judge am afta he don count di pipo, and he tell Baba-God sey, “I don commit big sin becos of wetin I don do. Now oh Baba-God, abeg forgive me your servant, becos I don do mumu tin.” 11. Before David stand up di next morning, message from Baba-God don reach Gad wey be di David prophet, 12. “Go tell David sey, ‘Dis na wetin Baba-God tok: I dey give you three tins to choose from. Choose di one wey I go use take punish you.’ ” 13. So Gad go meet David, con tell am…