Blog
Your blog category
-
1st Kings Chapter 1
David Go Soon Die David Make Solomon Di King 28. Naso David tok sey, “Call Bathsheba come.” So she come meet di king, con stand for hin front. 29. So di king swear: “As surely as Baba-God dey live, wey don save me from everi wahala, 30. just as I bin swear to you wit Baba-God—di God of Israel, sey: ‘Solomon your pikin nahin go be king afta me, and he go sidon for my king-chair, for my place,’ na wetin I go surely do today” 31. So Bathsheba bow down wit her face for ground, and as she kneel down for di king front, she con tok sey, “Make…
-
1st Kings Chapter 2
Wetin David Tell Solomon Solomon King-chair Stand Gidigbam 13. Now, Adonijah wey be di son of Haggith go meet Bathsheba wey be Solomon mama. Naso Bathsheba ask am, “Na wit peace you take come meet?” So he ansa, “Yes, na wit peace.” 14. He con still tok sey, “E get wetin I wan tell you.” She ansa am, “You fit tell me.” 15. Naso he tok sey, “As you know, na me bin get di kingdom. Di whole of Israel dey look me as dia king. But tins con change, and di kingdom enta my broda hand; becos na Baba-God give am. 16. Now e get wetin I wan…