Blog

Your blog category

  • Genesis Chapter 29

    Jacob Meet Rachel Jacob Marry Leah Plus Rachel 15. So Laban tell Jacob sey, “Becos you be my sista pikin, abi you go con serve me for notin? Tell me, how much you go dey collect?” 16. Laban get two daughters. Di name of di senior one na  Leah, and di name of di junior one na Rachel. 17. Leah eyes dull but Rachel fine well-well wit fine eyes. 18. And Jacob love Rachel, so he tok sey, “I go serve you for seven years so dat I go fit marry your junior daughter—Rachel.” 19. So Laban tok sey, “E beta make I give her to you, dan to give her…

  • Genesis Chapter 30

            Dan plus Naphtali Gad Plus Asher 9. Wen Leah see sey she don stop to dey born pikin, she carry her house-girl—Zilpah, give Jacob as hin wife. 10. And Zilpah—Leah house-girl, con born baby-boy for Jacob. 11. Leah tok sey, “Goodluck don show-face,” and she name am Gad. 12. And Zilpah wey be Leah house-girl con born di second baby-boy for Jacob. 13. Leah tok see, “See as I dey happy becos di women go call me blessing,” and she name am—Asher. 14. So Ruben komot for di days of di wheat harvest, con see mandrake fruits for di land, he carry am con give hin mama Leah. Naso…