Blog

Your blog category

  • 1st Kings Chapter 9

    Baba-God Show-face To Solomon         Solomon Oda Works 10. Wen di end of twenty years reach, wen Solomon don build dis two buildings—Baba-God house and di palace— 10. King Solomon give twenty cities for inside Galilee to king Hiram of Tyre, becos Hiram supply am wit all di cedar plus fir trees, plus all di gold we he want. 11. Wen Hiram komot from Tyre go see di cities wey Solomon give am, belle no sweet am for dem. 12. Naso he ask sey, “Which kain cities be all dis ones wey you don give me my broda?” And he call dem di land of Cabul, name wey dem dey…

  • 1st Kings Chapter 10

    Bilikisun Sungbo [Queen of Sheba] Visit King Solomon King Solomon Beta-beta-tins Plus Hin Big Name 13. Di weight of di gold wey king Solomon dey collect everi year na 25 tons of gold, 14. minus di tax from market-pipo, di gain from pipo wey dey buy and sell spices, di tax from all di kings of Arabia, and from di govnors of di kontri. 15. King Solomon make two hundred big shields wit gold wey dem hammer; about 7kg of gold nahin dem take make everi single shield. 16. He still make three hundred small shields from gold wey dem hammer, na three pounds of gold dem take make everi…