Blog

Your blog category

  • 1st Kings Chapter 19

    Elijah Run Go Horeb Baba-God Show-face to Elijah Naso message from Baba-God come meet Elijah: “Wetin you dey do for here Elijah?” 10. Elijah ansa am, “E don tey wey I dey serious wit Baba-God Almighty. Di pipo of Israel don fashi your agreement, dem don break your altars, con kill your prophets wit sword. Na only me remain, and now dem dey try to kill me sef.” 11. Naso Baba-God tell am sey, “Go out, con stand for di mountain, for where Baba-God fit see you, becos Baba-God wan pass.” Naso one heavy-breeze wey get pawa tear di mountain to pieces, con scata di rocks for Baba-God front, but…

  • 1st Kings Chapter 20

    Ben-Hadad Attack Samaria Ahab Win Ben-Hadad 13. Naso one prophet come meet Ahab wey be di king of Israel, con tok sey, “Dis na wetin Baba-God tok: ‘You dey see dis big army so? I go put dem for your hand today, and naso you go sabi sey na me be Baba-God.’ ” 14. Ahab con ask am sey, “But who go do dis tin?” Di prophet ansa am, “Dis na wetin Baba-God tok: na young sojas wey dey under di govnors go do di job.” So Ahab tok sey, “Who go start di war?” And he ansa am, “Na you.” 15. So Ahab call di 232 young officer wey…