Blog

Your blog category

  • 2nd Kings Chapter 2

    Elijah Move Go Heaven Healing of Di Water 19. Di men of di city con tell Elisha sey, “Look, awa oga, di city dey for correct position, as you dey see so, but di water no good and di land no dey gree produce tins.” 20. Elisha con tok sey, “Give me bowl, con put salt inside am.” So dem carry di bowl plus salt come meet am. 21. Naso he go di water wey dey flow, con pour salt for there, and he tok sey, “Dis na wetin Baba-God tok, ‘I don heal dis water. Dis water no go make pipo die again, or make di land no gree…