Blog

Your blog category

  • 2nd Kings Chapter 4

    Di Widow Ororo Di Shunammite Pikin Come Back To Life 8. One day, Elisha go Shunem. And e get one big woman wey dey for there wey beg am sey make he wait to chop. So any time wey he come dat area, he dey stop for there to chop. 9. Naso she tell her husband sey, I know sey dis man wey dey always come here na holy man of God. 10. Make we make small room on top of di roof, con put bed inside plus table, chair and lamp for am. So dat he go fit stay for there any time wey he come meet us.” 12.…