Blog
Your blog category
-
Genesis Chapter 31
Jacob Run Komot From Hin Uncle Laban Pursue Jacob 22. On di third day, dem con tell Laban sey Jacob don run komot. 23. So he carry hin men wit am, con pursue Jacob for seven days journey, naso dem meet Jacob for di mountain of Gilead. 24. So Baba-God meet Laban wey be di Syrian—for dream for night, con tell am sey, “I dey warn you make you no follow Jacob tok anytin—good or bad.” 25. Naso Laban catch Jacob. Now Jacob don settle down small for di mountain, and Laban and hin men settle down for di mountain of Gilead. 26. Laban con tell Jacob sey, “Wetin…
-
Genesis Chapter 32
Jacob Prepare To Meet Esau Gidigbo [Gbas-gbos] Wit Baba-God 22. He stand up dat night, con carry two of hin wives, and hin two women servants, plus hin eleven sons, naso dem cross di low part of River Jabok. 23. Afta he don send dem cross di stream, he send all hin properties cross di water. 24. So Jacob con dey alone, and na for there one man fight wit am reach morning. 25. And wen he see sey he no fit beat di man, he nack Jacob for hin hips, and Jacob hips tear for di joint as he dey fight wit am. 26. Naso he tok sey, “Make…