Blog
Your blog category
-
2nd Kings Chapter 5
Naaman Leprosy Heal
-
2nd Kings Chapter 6
Head of Axe Float On Top Of Water Dem Catch Di Syrians Wey Don Blind 8. Now di king of Syria con dey fight war wit Israel. Afta he meet wit hin officers, he tok sey, “I go set up my camp for so-so-and-so place.” 9. So di man of God send message to di king of Israel sey: “I dey warn you make una no pass dat place, becos di Syrians dey go there.” 10. So di king of Israel check di place wey di man of God tok about. And he save hinsef from there many times. 11. Dis tin con dey make di king of Syria dey…