Blog

Your blog category

  • 2nd Kings Chapter 7

    Di Prophecy Sey Yanfu-yanfu Go Dey Di Sojas Wey Surround Samaria Don Komot 3. Now, e get four men wey get leprosy and dem dey for front of di gate. Dem con tell demsef sey, “Why we go stay for here until we die? 4. If we tok sey, ‘Make we enta di city’—di hunger dey for there, and we go die for there. And if we just sidon for here we go still die. So make we go di Syrians camp, con surrender. If dem agree, we go live, and if dem kill us—we go die.” 5. For early mor-mor, naso dem stand up, con go di camp of…

  • 2nd Kings Chapter 8

    Di Shunammite Get Her Land Back Hazael Kill Ben-Hadad 7. Elisha go Damascus, and Ben-Hadad wey be di king of Syria dey sick. Wen dem tell di king sey, “Di man of God don come from far-far to dis place,” 8. He tell Hazael sey, “Take gift wit you and go meet di man of God. Ask Baba-God tru di man; ask am, “I go heal from dis sickness?’ ” 9. Hazael go meet Elisha, he carry gift follow body—forty camels wey dem load wit di finest tins from Damascus and he go meet Elisha. Wen Elisha meet am, he tok sey, “Your pikin king Ben-hadad don send me come…