Blog
Your blog category
-
2nd Kings Chapter 13
Jehoahaz As King of Israel Jehoash As King of Israel 10. For di thirty-seventh year as Joash be king of Judah, Jehoash wey be di son of Jeoahaz con be king of Israel for inside Samaria, and he reign as king for sixteen years. 11. He do evil tins for Baba-God eyes, and he no gree komot hand from any of di sins wey Jeroboam di son of Nebat commit, and wey he make di pipo of Israel commit; he kontinu to dey do dem. 12. As for di oda tins wey happun as Jehoash be king, everitin wey he do, and di war wey he fight against Amaziah wey…
-
2nd Kings Chapter 14
Amazaiah Wey Be Di King of Judah Jeroboam II As King of Israel 23. For di fifteenth year of Amaziah wey be di son of Joash, king of Judah—Jeroboam wey be di son of Jehoash king of Israel, con be king for inside Samaria, and he rule for forty-one years. 24. He do evil tins for Baba-God eyes and he no gree komot hand from di sins of Jeroboam wey be di son of Nebat—evil tins wey he make di pipo of Israel do. 25. Jeroboam collect back di territories of Israel from Lebo Hamath reach di Dead Sea, based-on Baba-God word, di God of Israel, wey he tok tru…