Blog

Your blog category

  • 2nd Kings Chapter 21

    Manasseh As King of Judah Ammon As King of Judah 19. Amon na twenty-two years old wen dem make am king, and he reign for Jerusalem for two years. Hin mama name na Meshullemeth and she be di pikin of Haruz from Jotbah. 20. He do evil tins for Baba-God eyes, as hin papa Manasseh bin do. 21. He waka for all di ways of hin papa; he worship di idols wey hin papa bin dey serve, con bow down to dem. 22. He fashi Baba-God wey be di Oga of hin ancestors, and he no gree follow Baba-God way. 23. Amon servants plans codedly against am, con kill am…