Blog
Your blog category
-
2nd Kings Chapter 23
Josiah Make Changes Jehoahaz As King of Judah 31. Jehoahaz na twenty-three years wen dem make am king, and he reign for Jerusalem for three months. Hin mama name na Hamutal wey be di pikin of Jeremiah; she come from Libnah. 32. Jehoahaz do wicked tins for Baba-God eyes, just as hin ancestors bin do. 33. Naso pharaoh Neco chain am for Riblah for di land of Hamath so dat he no go be king for Jerusalem, and he tok sey make Judah pay 3.4 tons of silver and 34 kilograms of gold. 34. Pharaoh Neco con make Eliakim wey be di son of Josiah king in place of…
-
2nd Kings Chapter 24
Babylon Dey Control Jehoiakim Jehoiachim As King of Judah 8. Jehoiachim na eighteen years wen dem make am king, and he be king for Jerusalem for three months. Hin mama name na Nehustha wey be di daughter of Elnathan from Jerusalem. 9. Jehoiachim do evil tins for Baba-God eyes, just as hin ancestors bin do. 10. For dat time, di officers of Nebuchadnezzar wey be di king of Babylon march go Jerusalem, con surround am wit sojas. 11. And Nebuchadnezzar hinsef come di city as hin officers dey surround am. 12. Jehoiachim wey be di king of Judah, hin mama, hin messengers, hin princes and all hin officers—surrender to am.…