Blog

Your blog category

  • 2nd Kings Chapter 25

    As Jerusalem Take Fall Dem Scata Baba-God House 8. On di seventh day of di fifth month, for di nineteenth year of Nebuchadnezzar as di king of Babylon, Nebuzaradan wey be di commander of di king guard, and servant of of di king of Babylon con come Jerusalem. 9. He put faya for Baba-God house, di palace, plus all di house for Jerusalem. He burn everi bigman house wit faya. 10. Di whole army of Babylon wey dey wit di captain of di guard—con break di walls round Jerusalem. 11. Naso Nebuzaradan wey be di captain of di guard carry di pipo wey dey for di city as prisoners, and…

  • 1st Chronicles Chapter 1

    Di Family of Adam—Seth to Abraham Di Family of Japhet 5. Dis na di sons of Japhet: Gomer, Magog, Madai, Javan, Tubal, Meshech plus Tiras. 6. Dis na di sons of Gomer: Ashkenaz, Riphath plus Togarmah. 7. Dis na di sons of Javan: Elishah, Tarshish, di Kittim plus di Dodanim. Di Family of Ham 8. Dis na di sons of Ham: Ethiopia [Africa], Egypt [Africa], Put, plus Cannan. 9. Dis na di sons of Ethiopia [Africa] na: Seba, Havilah, Sabta, Raamah plus Sabteca. Dis na di sons of Raamah: Sheba and Dedan. 10. Ethiopia [Africa] na di papa of Nimrod wey stand hinsef as ogbonge warrior for earth. 11. Egypt…