Blog

Your blog category

  • 1st Chronicles Chapter 2

    Di Family of Israel From Judah To David 3. Dis na di sons of Judah: Er, Onan, and Shelah. Na Bathshua born dis three pikin for am, na Canaanite woman. Er, wey be Judah firstborn do evil tin for Baba-God eyes, so Baba-God kill am. 4. Tamar, Judahdaughter-in-law, born Perez plus Zerah for am. All Judah sons na five. 5. Di sons of Perez na: Hezron and Hamul. 6. Dis na di sons of Zerah: Zimri, Ethan, Heman, Kalkol, Dara–all of dem na five. 7. Dis na di sonsof Carmi: Achan,wey make kasala burst for Israel wen he tiff di tins wey Baba-God curse. 8. Dis na di sonof Ethan:…

  • 1st Chronicles Chapter 3

    Di Family of David Di Family of Solomon 10. Solomon sons na Rehoboam, follow by Abijah hin son, Asa hin son, Jehoshaphat hin son, 11. Joram, Ahaziah, Joash, 12. Amaziah, Azariah, Jotham, 13. Ahaz, Hezekiah, Manasseh, 14. Amon, plus Josiah hin son. 15. Dis na di sons of Josiah: Johanan na di firstborn; Jehoiakim na second; and Zedekiah na third; and Shallum na fourth. 16. Dis na di sons of Jehoiakim: hin son Jehoiachin,plus hin son Zedekiah. Di Family of Jeconiah 17. Di sons of Jeconiah wey be prisoner: Shealtiel hin son, 18. Malkiram, Pedaiah, Shenazzar, Jekamiah, Hoshama, plus Nedabiah. 19. Dis na di sons of Pedaiah: Zerubbabel plus Shimei.…