Blog

Your blog category

  • 1st Chronicles Chapter 4

                Di Oda Families of Judah Di Family of Simeon 24. Dis na di sons of Simeon: Nemuel, Jamin, Jarib, Zerah, plus Shaul, 25. hin son Shallum, hin son Mibsam, plus hin son Mishma. 26. Dis na di sons of Mishma: Hin son Hammuel, hin son Zaccur, plus hin son Shimei. 27. Shimei get sixteen sons plus six daughters. But hin brodas no get many sons, so dia whole family-pipo bin no plenty like di sons of Judah. 28. Dem live for  Beer-sheba, Moladah, Hazar Shual, 29. Bilhah, Ezem, Tolad, 30. Bethuel,  Hormah,  Ziklag,  31. Beth Marcaboth, Hazar Susim, Beth Biri, plus Shaaraim. Dis na dia cities until wen David…

  • 1st Chronicles Chapter 5

    Di Family of Reuben Family Di Family of Gad 11. Di pipo of Gad dey stay near dem for di land of Bashan, as far-far go reach Salcah. 12. Dem be; Joel di chief, Shapham wey be di second, Janai, plus Shaphat for Bashan. 13. Dis na dia family-pipo from dia papa house; Michael, Meshullam, Sheba, Jorai, Jacan, Zia, plus Eber—all of dem na seven. 14. All dis na di sons of Abihail—di son of Huri, di son of Jaroah, di son of Gilead, di son of Michael, di son of Jeshishai, di son of Jahdo, di son of Buz. 15. Ahi wey be di son of Abdiel, di son…