Blog

Your blog category

  • 1st Chronicles Chapter 6

    Di Family of Levi   Musicians For Baba-God House 31. Dis na di men wey David put in charge of music for inside Baba-God house, afta dem put di Ark for there. 32. Dem perform music for Baba-God worship-place until Solomon build Baba-God house for Jerusalem and dem do dia work based-on di law. 33. Dis na di ones wey serve—along wit dia sons:  From di Kohathites: Heman di singer, di son of Joel, di son of Samuel, 34. di son of Elkanah, di son of Jeroham, di son of Eliel, di son of Toah, 35. di son of Zuph, di son of Elkanah, di son of Mahath, di son of…

  • 1st Chronicles Chapter 7

    Di Family of Issachar              Di Family of Benjamin 6. Dis na di sons of of Benjamin: Bela, Beker, plus Jediael—all of dem na three. 7. Dis na di sons of Bela: Ezbon, Uzzi, Uzziel, Jerimoth, plus Iri. Di five of dem na leaders of dia families. Dem be 22,034 warriors wey dey for dia family history. 8. Dis na di sons of Beker: Zemirah, Joash, Eliezer, Elioenai, Omri, Jeremoth, Abijah, Anathoth, plus Alemeth. All dis na di sons of Beker. 9. Dembe 20,200 family leaders and warriors wey dem count for dia family history. 10. Disnadi sonof Jediael: Bilhan. Dis na di sons of Bilhan: Jeush, Benjamin, Ehud, Kenaanah,…