Blog
Your blog category
-
1st Chronicles Chapter 8
Di Family Tree of King Saul of Benjamin
-
1st Chronicles Chapter 9
Di pipo wey Enemies Bin Carry komot, Con Settle For Jerusalem Again Saul Family History 35. Jeiel wey be di papa of Gibeon bin live for Gibeon. Hin wife na Maacah. 36. Hin firstborn son na Abdon, follow by Zur, Kish, Baal, Ner, and Nadab, 37. Gedor, Ahio, Zechariah, plus Mikloth. 38. Mikloth nahin born Shimeam. Dem sef stay near dia family-pipo for inside Jerusalem. 39. Ner born Kish, and Kish born Saul. Saul nahin be di papa of Jonathan, Malki-Shua, Abinadab, plus Eshbaal. 40. Jonathan son na: Meribbaal,wey be di papa of Micah. 41. Dis na di sons of Micah: Pithon, Melech, Tahrea, plus Ahaz. 42. Ahaz…